"Movement dey along di entire front line. Evri day." For eastern Ukraine, Moscow war machine dey gradually churn mile by mile through di wide open fields of di Donbas, and envelope and overwhelm ...
Donald Trump don give warning say im go impose high tariffs and put more sanctions on Russia if Vladimir Putin fail to end di war for Ukraine. On im social media platform Truth Social, Oga Trump ...
Throughout di war, Hamas, wey dey designated as terrorist organisation by Israel, di UK and many oda kontris, and dia allies don dey serious fight against Israel forces for ground. Dem also dey ...
Manipur CM Biren Singh says sorry for the civil war-like situation in the north-eastern state since May 3, 2023. Over 250 people have been killed and more than 60,000 people have been displaced in ...
With voice wey dey shake, she explain how her home for Omdurman bin dey raided during Sudan violent civil war, wey start for 2023. Di family go Egypt first bifor dem pay traffickers $350 (£338 ...
Israel and Hamas don reach ceasefire deal to end 15 months of war. Qatari Prime Minister Sheikh Mohammed bin Abdul Rahman Al Thani say di agreement go take effect on Sunday, as long as Israeli ...
say im party - Jewish Power - go only support di goment if dem resume di war, cut off all aid to Gaza and destroy Hamas. If dat one no happun, im go resign. Dat one no go dey important to Donald ...
Humanitarian groups say di polio virus show face again for Gaza becos di war between Israel and Hamas bin affect regular child vaccination programmes Trump order dey come at a time wen di Arab ...
Stage two go be "permanent end to di war", according to Biden. Di remaining hostages wey still dey alive, including men, go dey released in return for more Palestinian prisoners. Inside di 1,000 ...
In pictures: Israel strikes hundreds of Hezbollah targets in Lebanon Reuters, the news and media division of Thomson Reuters, is the world’s largest multimedia news provider, reaching billions ...